Happy Day
Yemi Alade
paroles Yemi Alade Happy Day

Yemi Alade - Happy Day Lyrics & Traduction

Yemi Alade, mm
Yasso

My bobo don break my heart
E don play me like football
I don call the next bobo
I no send, oh
Omo, omo, my landlord don dey knock
E wan make I pack comot
I don waka go Lagos
I no send, oh

I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

Whether today (Or today, oh)
Or tomorrow (Or na tomorrow)
We go jaiye (Go better)
We go dey outside (We go better)
Whether today (Or today)
Or tomorrow (Or na tomorrow)
We go jaiye (Go better)
We go dey outside (We go better)

I don't mind if e nepa no dey
My inverter go dey
I go still dey shine bright
Omo, I go hip-hop, hooray
I no dey worry my mind
I just wan live my life, oh
Omo, na my happiness consign me

I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

Or na, na today (Whether today)
Or na, na tomorrow (Or tomorrow)
We go dey jaiye (We go jaiye)
Ah (We go they outside), we go they outside
Whether today (Or na, na today)
Or tomorrow (Or na, na tomorrow)
We go jaiye (Ah)
We go they outside (Yeah, oh)


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Paroles de chansons de Yemi Alade