Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
And i dey talk to nneka, talk to amaka hich one i go choose and
I dey give nneka, give amaka make i no go lose
And i dey follow other girls oh
And i dey do this girls oh,
Folake get belle, Anita comot belle
So wetin i go o
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Baby na you give me one chance oh
I know say i dey fuck up all the time oh
Baby no be lie, no be lie oh
I know say i don give plenty girls
And cos of the lagos weh we dey oh
I know say i don give all your friends oh oh
Na this night, this night oh
I confess to you my girl oh
And i dey talk to nneka, talk to amaka, which one i go choose
And i dey give nneka, give amaka make i no go lose
And i dey follow other girls oh
And i dey do this girls oh
Folake get belle, Anita comot belle
So wetin i go o
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Na me only want funke, na only me want chidera
Acting like the only superman in the area
Anything weh wear skirt weh fine i go follow am
And now i say, confusion break bone eh, yeparipa eh
I wan eat my cake still hol another one, egbami eh
I talk to folake, i talk to amaka which one i go choose
I dey give nneka, give debola, make i no go lose
And i dey follow other girls oh
And i give dem well
Oliver twist dey learn for my matter
Wetin i go do omo ele too yapa
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebele gobe ti sele no no
Plenti show ti re omo e o
Omo e fe pa ni
Plenti show ti re omo e o
Idi lo fe pa mi
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)