Na God
Selebobo feat Yemi Alade
paroles Selebobo Na God

Selebobo - Na God Lyrics & Traduction

La traduction de Na God de Selebobo est disponible en bas de page juste après les paroles originales

[Yemi Alade & Selebobo]
Eh-eh
Oh-oh, oh, oh-oh (Sugar)
Baba, I thank you
Oluwa, na gode o
Yemi Alade, iye, eh
Selebobo dey here o
Chineke, na gode o

[Yemi Alade]
Person wey hustle suppose to chop
E suppose to pop
E suppose to chill, ebelebe
Person wey work suppose to dance
E suppose to rock
E suppose to flex, ebelebe, ye-eh
But don't you forget, oh-oh
Say no be by might o
Always be thankful o
Oluwa, na gode o
Brother no be crime, oh-oh
To spend your money
But always be thankful o
Maka ife adigo mma o

[Yemi Alade & Selebobo]
Even if you no get o, no get o
Never forget to say
Baba, I thank you (Eh)
Oluwa, na gode o
And if you too get o, too get o
Never forget to say
Baba, I thank you (Hey)
Chineke, na gode (Selebobo o)

[Selebobo]
Person wey drive suppose to park
E no suppose to lack o
E suppose to pack money, ebelebe
Imana onye na-agba mbo suppose to hammer (Hammer)
E suppose to hammer o
E suppose to make am o, ebelebe nya, eh
But never forget o
Say no be by might o
Always be thankful
Oluwa, na gode (Yeah, eh-eh)
Sister, no be crime, oh-oh
To spend your money
But always be thankful o
Maka n'ife adigo mma o

[Yemi Alade & Selebobo]
Even if you no get o, no get o
Never forget to say
Baba, I thank you
Oluwa, na gode o (Oh-oh, yeah)
And if you too get o, too get o
Never forget to say
Baba, I thank you
Chineke, na gode, eh, ah

[Yemi Alade & Selebobo]
Pop Rosé (Rosé)
No more enemy, eh, eh-eh
Pop champagne (Champagne)
No more complain, yeah
If you dey live for Lekki (Lekki)
Or you dey live for Shitta o
Make you dey pop anything (Anything)
'Cause all na popping, ah, mm-mm
We rocking Versace o
We driving Ferrari
We cruising Bugatti o
Forever and ever o
We going higher o
We no go retire o
We getting paper o
This is my desire, eh

[Yemi Alade]
Even if you no get o, no get o
Never forget to say
Baba, I thank you (Oluwa)
Oluwa, na gode o
And if you too get o, too get o
Never forget to say
Baba, I thank you
Chineke, na gode, eh, le-le-le-le
And even if you no get o, no get o
Never forget to say
Baba, I thank you (Oluwa)
Oluwa, na gode o
And if you too get o, too get o
Never forget to say
Baba, I thank you (Chineke o)
Chineke, na gode o
[Yemi Alade & Selebobo]
Eshe, baba
Eshe, baba
(Mix Monster)
Yemi Alade, iye, eh
Selebobo dey here o
Chineke, na gode o
Eh, le-le-le, oh, mm-mm
(S-S-Selebobo on the beat)




Traduction Na God - Selebobo

[Yemi Alade & Selebobo]
Eh-eh
Oh-oh, oh, oh-oh (Chérie)
Papa, je te remercie
Oluwa, na gode o
Yemi Alade, iye, eh
Selebobo est là o
Chineke, na gode o

[Yemi Alade]
Celui qui bosse mérite de manger
Il mérite de briller
Il mérite de se détendre, ebelebe
Celui qui travaille mérite de danser
Il mérite de tout déchirer
Il mérite de s'afficher, ebelebe, ye-eh
Mais n'oublie pas, oh-oh
Que ce n'est pas par la force o
Sois toujours reconnaissant o
Oluwa, na gode o
Frère, ce n'est pas un crime, oh-oh
De dépenser ton argent
Mais sois toujours reconnaissant o
Maka ife adigo mma o

[Yemi Alade & Selebobo]
Même si tu n'as rien o, tu n'as rien o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie (Eh)
Oluwa, na gode o
Et si tu as tout o, tu as tout o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie (Hey)
Chineke, na gode (Selebobo o)

[Selebobo]
Celui qui conduit mérite de se garer
Il ne mérite pas de manquer o
Il mérite d'amasser l'argent, ebelebe
Imana onye na-agba mbo mérite de cartonner (Cartonner)
Il mérite de cartonner o
Il mérite d'y arriver o, ebelebe nya, eh
Mais n'oublie jamais o
Que ce n'est pas par la force o
Sois toujours reconnaissant
Oluwa, na gode (Yeah, eh-eh)
Sœur, ce n'est pas un crime, oh-oh
De dépenser ton argent
Mais sois toujours reconnaissante o
Maka n'ife adigo mma o

[Yemi Alade & Selebobo]
Même si tu n'as rien o, tu n'as rien o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie
Oluwa, na gode o (Oh-oh, yeah)
Et si tu as tout o, tu as tout o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie
Chineke, na gode, eh, ah

[Yemi Alade & Selebobo]
On débouche le rosé (Rosé)
Plus d'ennemis, eh, eh-eh
On débouche le champagne (Champagne)
Plus de plaintes, yeah
Que tu vives à Lekki (Lekki)
Ou que tu vives à Shitta o
Fais péter n'importe quoi (N'importe quoi)
Parce que tout est en fête, ah, mm-mm
On porte du Versace o
On roule en Ferrari
On croise en Bugatti o
Pour toujours et à jamais o
On monte toujours plus haut o
On ne prendra jamais notre retraite o
On ramasse les billets o
C'est mon désir le plus profond, eh

[Yemi Alade]
Même si tu n'as rien o, tu n'as rien o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie (Oluwa)
Oluwa, na gode o
Et si tu as tout o, tu as tout o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie
Chineke, na gode, eh, le-le-le-le
Et même si tu n'as rien o, tu n'as rien o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie (Oluwa)
Oluwa, na gode o
Et si tu as tout o, tu as tout o
N'oublie jamais de dire
Papa, je te remercie (Chineke o)
Chineke, na gode o

[Yemi Alade & Selebobo]
Merci, papa
Merci, papa
(Mix Monster)
Yemi Alade, iye, eh
Selebobo est là o
Chineke, na gode o
Eh, le-le-le, oh, mm-mm
(S-S-Selebobo à la prod)


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)