My Dealer (remix)
Omah Lay feat Kizz Daniel, Kaestyle
paroles Omah Lay My Dealer (remix)

Omah Lay - My Dealer (remix) Lyrics & Traduction

Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer

[Kaestyle]
For this bad economy
Na him this barney wan dey try dey corner me
I tell her say I no go fit to let am bother me
She tell me say I fuck up she gon' need apology
Apology for what?
This is unjust
Abena if you're tired you can leave of course
She tell me say I'm jealous she gon' need my trust
Someone tell her that we fell off
I don't need your love

[Kaestyle, Omah lay]
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada

[Kizz Daniel]
Agbari bo jeje buje carry me go front ooo
No drop me for where I no wan see Fatima control (huh)
For this bad economy, you still dey get badt character
Make dem post you go Taraba, make dem use you do sharwarma ah
Omo kena kilo pariwo dey play dey play
Life e no easy omo dey play dey play
Apology for wetin i say, dey play
Apology for wetin you say, don't play
Or you will learn (Proper)
Na me dey collect the money, na you dey spend
Oh my dealer! you get rizzla?
Give me lighter, i wan enter Canada

[Kaestyle, Omah lay]
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada

[Omah lay]
I'm suffocating, I'm suffocating oh
Inside my envelope
I just dey let you know
Again, again, again, again
The kele wey say she learn economics
She has been helping me spend all my money
I see my destiny waiting upon me for long
Apologize for wetin
Because you see me for Lagos
Another misinformation
And now I'm losing my patience oh
Wey my dealer?

[Kaestyle, Omah lay]
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)