Casanova
Mr Eazi
paroles Mr Eazi Casanova

Mr Eazi - Casanova Lyrics & Traduction

Zagadat

I no be Casanova (Never dat)
But I dey like woman too much
Why you dey tell me it's over? (Why)
When e be only touch I touch

Truth to God, me I'm trying for you (Trying for you)
But it's so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo (Tattoo)
Just in one day or two
Me I get plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, yenko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you

Why you dey tell me its over? (Why?)
Me I dey text this girl too much
Oya what be your matter (What be your matter)
Shey is my loving not enough? (Hmm)
You be my woman
She sef she be my woman
You already know, know
Me I be ojukokoro

Truth to God, me I'm trying for you (Trying for you)
But it's so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo (Tattoo)
Just in one day or two
Me I get plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, yenko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you

Why you dey tell me it's over?


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Paroles de chansons de Mr Eazi