Ma nigga, just dey your lane
No send anybody ma nigga
Just dey do your thing, no mind them
They go talk anyhow, they go dey do anyhow
But na you get yourself, you understand?
Fuck these assholes
[LJ]
Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy….JTown stand up
Make we just leave am for middle, just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle, just leave am for middle
[Olamide]
Badoo
Won lon beef me, e fi won le, mon bo
Lala to roke, ile lon bo
Won lon beef me, e fi won le, mon bo
Lala to roke, ile lon bo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
[M.I]
Nothing mankind no go ever see
Even Jesus Christ hated by the Pharisees
Critics go con-go like the DRC
I dey just my lane like the BRT
That’s why they hating on me, but I stay very calm
Cos I dey tink am like de rica
See ma nigga for bariga and gbagada
If it’s M Abaga brother, they dey feel me like jerry can
Who be best rapper, omo it all depends
I’m not the one to ask, ask number two to ten
And if you no dey rap no ever make rap
Because cat sabi swim, that no mean say e be catfish
If you mention M for any top ten, we gon have a problem
We gon have a talk men
I might be the greatest you’ll ever see
We can agree to disagree
Leave am for middle let it be nigga
[LJ]
Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle…Lagos stand up
just leave am for middle…ABJ
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle, just leave am for middle
[Olamide]
Badoo
Won lon beef me, e fi won le, mon bo
Lala to roke, ile lon bo
Won lon beef me, e fi won le, mon bo
Lala to roke, ile lon bo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
[Olamide]
Competition o si, opposition o si
Bi awon to shey hip hop nigba television o si
Won form bad guy, ammunition o si
Awa’n flow so easy, awon fi isan si
Yeaa, father Abraham had many sons
But bread winner la wa, so fun won kan gbenu soun
Awon form super star
Awon shine bi sun
Awon shey ti animal to escape ninu museum
So ori buruku o ba yin ja, Eyin ati ta le jon ja?
Emi ekun bi ti abija, were to ni manager
You and your crew in the club e dabi power ranger
Won de da were yin mo leko, won damo ni bodija
Eyin omode yi man be
E fe blow bi banger
Oun o lu o bante O mo MI Abaga
Se le ma kako
Kako bi eja roundabout
Won fe bawa beef bawo
What the fuck you talking bout
[LJ]
Won gba pee mi ni bad guy
Awon temi won mo pe emi ni bad guy
E ja a sole si arin…the middle
E ja a sole si arin
Awon temi won komi je oh
Awon baby won ja mi je oh
E ja a sole si arin….the middle
E ja a sole si arin
[MI]
Omo na dem know, na so the thing go
It’s why I got to move fast, never think slow
Cos hate is so deep, so even when I sleep
I no dey close eye, last last na chinco
Same so sef when I be spitting fire fam
Bars complex the concept new diagram
I’m the textbook, the rest live to war me
Doing really surely for the fans who really adore me
Shawty, leave me as you see me
Leave me how you see me
Abi I no go make am if you say you no go feel me?
Six years running
I’m the best rapper ever living
Respect to those before me
I’m the best to ever did it
But make I just dey my middle
Make dem still they talk say MI no sabi riddle
Frying pan know say him black pass kettle
But who dey make noise pass we no go ever settle
Nigga
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)