Oh yeah
Pon deck
I'm never losing sha
Do it for the love of the music ah
When I Dey feel low
I no fit stop I no fit let up
I cannot Jonez
My destiny e Dey for my hand
Na wetin me I know
I no Dey fear no evil o
I'm always grinding, hustling
Remember rainy days now my sun is shining
But I still Dey keep am real o
Good energy
Nothing dem go tell me
Emi nikan na lomo na ko de se lo mi
Far eh
Far oh
My story gone far o
Egberi mi far eh far oh
My story gone far oh
Far eh
Far oh
My story gone far o
Egberi mi far eh far oh
My story gone far oh
What is my street credibility
They know I can kill a beat
With a word of wisdom
No blood never spilling it
No love I can deal with it
One spliff I'm good with it
Lord give me any you will
Whether the good or the evil deeds
But just give me the power to live with it
This world cannot finish me
It's cold with savages
Teme
Fa eh fa oh
Egberimi fa oh
Alukosimeaye ani Minangba oh
Sekiri be ani wa anga oh
Ani Fa eh fa oh
La wa luwa
Egberi mi fa oh
Wa luwa o
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)