Dem say aṣawo no be work oh
Me I want to chop oh
No food for lazy man
Who no work e no go chop oh (Yasso you sabi)
Hmmm eh (Shawa shawa)
Eeh (Shawa shawa)
I sing melodies wey I know you go like oh
Her body dey do you Tana it's a vibe oh
If you geti money she go lick you like TomTom (White and black)
She no get data for Internet, nah cap oh (O ya na, o ya na)
Wanna dancey for Shanga
Make her way Katerina
Enjoy the life for lavida
Oh my Senorita nah aṣawo (Nah aṣawo)
Baby nah aṣawo (Na aṣawo)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Dem say aṣawo no be work oh
Me I want to chop oh
No food for lazy man
Who no work, no go chop oh
E come over
She like to bend oh
He like to whine
Hin two nah one ohh
Wanna dance for Shangaa
Make her way Katerina
Enjoy the life for lavida
Oh my Senorita nah aṣawo (As in working class, nah aṣawo)
Baby nah aṣawo (Nah aṣawo)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Sha sha sha (Shawa shawa)
(Shawa shawa)
(Shawa shawa)
You hear me?
I hear you!
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)