Kese (Dance)
Wizkid
paroles Wizkid Kese (Dance)

Wizkid - Kese (Dance) Lyrics & Traduction

La traduction de Kese (Dance) de Wizkid est disponible en bas de page juste après les paroles originales

Dance, gbedu
Chale, make we dance, gbedu
Make it dance, gbedu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbedu
Omo, say you go dance, gbedu
Chale (Starboy), make we dance, gbedu
You go dance, gbedu
You go dance

For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbedu
Chale, make we dance, gbedu
Make it dance, gbedu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbedu
Omo, say you go dance, gbedu
Chale (Starboy), make we dance, gbedu
You go dance, gbedu
You go dance

So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbedu
Chale, make we dance, gbedu
Make it dance, gbedu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbedu
Omo, say you go dance, gbedu
Chale (Starboy), make we dance, gbedu
You go dance, gbedu
You go dance




Traduction Kese (Dance) - Wizkid

Danse (Gbedu)
Chale, faisons danser (Gbedu)
Fais-le danser (Oh, le-le-le, gbedu)
Laisse la musique jouer (Gbedu)
Omo, dis que tu vas danser (Gbedu)
Chale (Starboy), faisons danser (Gbedu)
Tu vas danser (Gbedu)
Tu vas danser

Pour le vibe, je suis sorti pendant des jours
Poursuivant constamment l'argent, je me concentre (D'accord)
Mm, à chaque fois que je suis là
Que ce soit la nuit ou le jour, je suis sur mes gardes (Yebo)
Même normalement, mm
Ils vont danser sur le gbedu, ils vont se sentir euphoriques
Parce que tout ce que je lâche, ils vont le prendre, ajé
Que ce soit la nuit ou le jour
Je suis sur mes gardes, je suis sur mes gardes

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, bébé, lẹsẹkẹsẹ
Combien de fois vont-ils le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre une leçon
Shamanya, emmène-moi là-bas
Et c'est une ambiance à chaque fois que nous sommes là
Je n'ai pas le temps, je n'ai pas de patience
Je fais pleuvoir l'argent à profusion

Danse (Gbedu)
Chale, faisons danser (Gbedu)
Fais-le danser (Oh, le-le-le, gbedu)
Laisse la musique jouer (Gbedu)
Omo, dis que tu vas danser (Gbedu)
Chale (Starboy), faisons danser (Gbedu)
Tu vas danser (Gbedu)
Tu vas danser

Alors, dis-moi ce que tu veux faire ce soir ?
Tu sais que la fête n'aura pas de sens, si nous ne sommes pas là, nous faisons vivre la fête
Nous transformons le O2 en O3, ne va pas à Italawa
Alors bébé, dis-moi pourquoi tu veux
Secoue ton corps comme tu le souhaites
C'est en continu que nous faisons exploser le cana
Fumons quelques arbres, pour me sentir bien
Je ne peux pas mentir, je suis gaspillé
Et je me sens imprudent
Celui qui achète en dernier a le dernier
C'est pourquoi je travaille sur ma patience
Je ne plaisante pas avec mon salaire
Si ils dorment, réveillons-les
Alors nous allons vibrer, nous allons vibrer ce soir, k'ama de'bè

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, bébé, lẹsẹkẹsẹ
Combien de fois vont-ils le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre une leçon
Shamanya, emmène-moi là-bas
Et c'est une ambiance à chaque fois que nous sommes là
Je n'ai pas le temps, je n'ai pas de patience
Je fais pleuvoir l'argent à profusion
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, bébé, lẹsẹkẹsẹ
Combien de fois vont-ils le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre une leçon
Shamanya, emmène-moi là-bas
Et c'est une ambiance à chaque fois que nous sommes là
Je n'ai pas le temps, je n'ai pas de patience
Je fais pleuvoir l'argent à profusion

Danse (Gbedu)
Chale, faisons danser (Gbedu)
Fais-le danser (Oh, le-le-le, gbedu)
Laisse la musique jouer (Gbedu)
Omo, dis que tu vas danser (Gbedu)
Chale (Starboy), faisons danser (Gbedu)
Tu vas danser (Gbedu)
Tu vas danser


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Paroles de chansons de Wizkid