La traduction de WHO THIS de Victony est disponible en bas de page juste après les paroles originales
(Tr-tryna fly to space?)
[Victony]
Swagger l'ọmọ na your stylist, it's getting [orbital]???
Same things you wear, but e no fit her
You orijo, say dem no reach her at all, oh (At all, oh)
Baby too drip, like say rain, e just beat her
Too sick, oh, make you dey my hospital
Too fly, Swaggerl'ọmọ dey run Visa, yeah, yeah (Yeah, yeah, hey)
[Victony]
Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston (Take me there)
See, my baby the coolest (Fresh than ya)
But no be new gist, oh (Sexy girl)
[Victony]
Hey, hurry up, hurry up
Girl, I dey pray to hurry up
No dey come [invoice?] and you be the one
Now you know my choice, oh, baby, oh
S'edi penpe, s'edi penpe, s'edi penpe, body so
Ah, baby, come teach them something, oh
[BNXN, Victony]
Brunello Cucinelli
You no know wetin I put for my body
Expensive shit that I bought for my baby (Oh)
She put the "S" in "Sexy", make Swaggerl'ọmọ come test me
Shake the bum-bum, uh-huh
Backa big, she go pompous, confirm
Take Chanelly, she want some, uh-huh
We just came in from London, so, you know my style, any, any
Ibadi ye po, don't be silly
Your mummy, oh, ko so ji mi
Them want me to arrange genie, oh, oh, oh (Hey)
[Victony]
Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston, oh (Take me there)
The, the baby the coolest (Fresh than ya)
But no be new gist, oh (Sexy girl)
[Victony]
Go and give them with your style again
Give them with your style again, oh
After you give them with your style again
Baby, kill me with your smile again
Fine face, no dey hide again
Oh, girl, you high me, no dey whine my brain
The way you pack am, you go thought I dead
Oh, yeah, hey
Oh, girl, make you run am again
Oh, girl, make you run am again, make you come find me
Make you do pass Barcelona for Spain, anywhere
Make we run am again, oh, woah
Traduction WHO THIS - Victony
(Tr-tryna fly to space?)
[Victony]
Swagger l'ọmọ, ton styliste, c'est en train de devenir orbital
Les mêmes fringues que toi, mais ça ne lui va pas
Tu es l'originale, ils disent qu'ils ne l'atteignent pas du tout, oh (Pas du tout, oh)
Baby trop stylée, comme si la pluie venait de la tremper
Trop folle, oh, viens dans mon hôpital
Trop au top, Swaggerl'ọmọ gère les visas, yeah, yeah (Yeah, yeah, hey)
[Victony]
C'est qui ça ? (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit : "Tu sais que je maîtrise" (Sexy girl)
Ça, c'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit qu'elle est à Houston (Emmène-moi là-bas)
Vois, ma baby est la plus cool (Plus fraîche que toi)
Mais c'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
[Victony]
Hey, dépêche-toi, dépêche-toi
Girl, je prie pour que tu te dépêches
Ne viens pas faire des histoires, c'est toi mon choix
Maintenant tu sais mon choix, oh, baby, oh
S'edi penpe, s'edi penpe, s'edi penpe, ce corps, oh
Ah, baby, viens leur apprendre quelque chose, oh
[BNXN, Victony]
Brunello Cucinelli
Tu sais pas ce que je mets sur mon corps
Des trucs hors de prix que j'ai achetés pour ma baby (Oh)
Elle met le "S" dans "Sexy", que Swaggerl'ọmọ vienne me tester
Secoue le booty, uh-huh
Le derrière est gros, elle est pompeux, c'est confirmé
Prends du Chanel, elle en veut, uh-huh
On vient juste de rentrer de Londres, donc tu connais mon style, n'importe lequel
Ibadi ye po, fais pas l'idiot
Ta maman, oh, ko so ji mi
Ils veulent que j'arrange le génie, oh, oh, oh (Hey)
[Victony]
C'est qui ça ? (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit : "Tu sais que je maîtrise" (Sexy girl)
Ça, c'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit qu'elle est à Houston, oh (Emmène-moi là-bas)
La, la baby est la plus cool (Plus fraîche que toi)
Mais c'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
[Victony]
Vas-y, montre-leur ton style encore
Montre-leur ton style encore, oh
Après que tu leur aies montré ton style encore
Baby, tue-moi avec ton sourire encore
Beau visage, ne te cache plus
Oh, girl, tu me fais planer, ne me fais plus tourner la tête
La façon dont tu te tiens, j'aurais cru que j'étais mort
Oh, yeah, hey
Oh, girl, recommence encore
Oh, girl, recommence encore, viens me trouver
Fais mieux que Barcelone en Espagne, n'importe où
Qu'on recommence encore, oh, woah
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)