Olopa no Dey ginger me
Na fresh I fresh I no kill nobody
I no be ajibole
See na party I Dey go so
And for this party I go rock mic oo
I Dey pray say everybody go Dey feel my flow
Abeg no go dull my ginger ooo
So brother man me I want happy myself
Feel alright
Take one beer I don't pay for you
Happy yourself
Feel alright
Tell dem say I don't pay for you
You know today, you no know tomorrow
We Dey dis world based on time wey we borrow
I no fit say everybody go be hero
But you gaz believe yourself
So ogbeni roll one
Make we holla all the kele make dem come my side oo
Cos I gat to hold one
I no fit kill myself for inside this life oo
you know I'm a road man
I just Dey do my shows I Dey mind my business
Brother make you bone am
I no Dey like people wey Dey rest my patience
So brother man me I want happy myself
Feel alright
Take one beer I don't pay for you
Happy yourself
Feel alright
Tell dem say I don't pay for you
So brother man me I want happy myself
Feel alright
Take one beer I don't pay for you
Happy yourself
Feel alright
Tell dem say I don't pay for you
Olopa no Dey ginger me
Na fresh I fresh I no kill nobody
I no be ajibole
See na party I Dey go so
All I wanna do is just chill
Flex, Fuck yeah, in the back of the Benz
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)