Kel-P Vibes
Kel-P
paroles Kel-P Kel-P Vibes

Kel-P - Kel-P Vibes Lyrics & Traduction

Ayy, hmm
It's Kel-P Vibes
Wobe

Slap dem face with song after song
Bully season no apology
The way she dey whine this her body bang bang
Blacka black clips full of melodies
Me no need your opinion
Say me no need your opinion
We no dey the same level you should reconsider
If you see me no dey call me your jigga

Try me, wan gbe oo
I no go lie if you try me (Wan gbe oo)
No bother bad mind me (Wan gbe oo)
We no go give them any chances (Wan gbe oo)
Eledumare lo sho mi dele oh
Anybody wey dey eye me (Wan gbe oo)
Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo, hmm-hmm

Agbani, Darego
Le mo mi, bi Lego
Maradona, Diego

See I came and I saw and I conquered
Remember when nobody send us
Felicia never wan fi give me lap dance
But nowadays she see me
She screaming I be champion

Slap dem face with song after song
Bully season no apology
The way she dey whine this her body bang bang
Blacka black clips full of melodies
Me no need your opinion
Say me no need your opinion
We no dey the same level you should reconsider
If you see me no dey call me your jigga

Try me, wan gbe oo
I no go lie if you try me (Wan gbe oo)
No bother bad mind me (Wan gbe oo)
We no go give them any chances (Wan gbe oo)
Eledumare lo sho mi dele oh
Anybody wey dey eye me (Wan gbe oo)
Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo, hmm-hmm

Agbani, Darego
Le mo mi, bi Lego
Maradona, Diego


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)