paroles Johnny Drille Angelina

Johnny Drille - Angelina Lyrics & Traduction

La traduction de Angelina de Johnny Drille est disponible en bas de page juste après les paroles originales

I'm fortunate to dey dey for your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Nobody wey see you wey no dey fall like crop
My beautiful ballerina

This is no ordinary flex
When I see you I can't look away
Let's conjugate I no fi wait
Uh uh

Light it up light it up light it up
Step in the room and you just light it up
Life is short we are dust gimme love
At any cost any damn condition
See your affection na wetin I want

You dey my prayer for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
Alele lead the way make we go my love
Lolo

Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina

Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina

Angelina, sent from heaven
I'm ready now, I no fit wait one more second
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo

Baby
I don't wanna play no games
Give you my heart
Everything I live for, my lady
Ndema d'ona gb'asiri
But I no hear wetin dem dey talk

I'm so glad that I listened to God
I'll love you now and twice on Sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
Alele lead the way make we dey go church

Baby
S'oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
Promise me say this thing na forever
Oh baby Angelina
S'oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
I promise you say this thing go last for a lifetime
Oh baby Angelina




Traduction Angelina - Johnny Drille

Je suis chanceux d'être dans tes pensées de minuit
Angelina, ma douce
Personne qui te voit ne tombe pas comme une récolte
Ma belle ballerine

Ce n'est pas une vantardise ordinaire
Quand je te vois, je ne peux pas détourner le regard
Allons-y, je ne peux pas attendre
Uh uh

Allume, allume, allume
Tu entres dans la pièce et tu l'illumines
La vie est courte, nous sommes poussière, donne-moi de l'amour
À tout prix, dans n'importe quelle condition
Ton affection est ce que je veux

Tu es dans mes prières à l'église le dimanche
C'est un jour férié, toi et moi devrions être ensemble
Alele, montre le chemin, allons-y mon amour
Lolo

Viens, dansons ensemble
Oh bébé Angelina
Tu es la chose la plus douce que je connaisse
Oh bébé Angelina
Mon corps réagit d'une certaine manière
Oh bébé Angelina
Tu es mon remède, mon amour
Oh bébé Angelina

Angelina, envoyée du ciel
Je suis prêt maintenant, je ne peux pas attendre une seconde de plus
Vas-tu dire oui à ma question
Avant que tu ne rendes un homme fou

Bébé
Je ne veux pas jouer à des jeux
Je te donne mon cœur
Tout ce pour quoi je vis, ma dame
Ils parlent dans mon dos
Mais je n'entends pas ce qu'ils disent

Je suis si content d'avoir écouté Dieu
Je t'aimerai maintenant et deux fois le dimanche
C'est notre lune de miel, toi et moi devrions être ensemble
Alele, montre le chemin, allons à l'église

Bébé
Viens-tu danser avec moi?
Oh bébé Angelina
Tu es la seule que je connais vraiment
Oh bébé Angelina
Mon corps réagit d'une certaine manière
Oh bébé Angelina
Promets-moi que c'est pour toujours
Oh bébé Angelina
Je te promets que cela durera toute une vie
Oh bébé Angelina


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)