Girl won rule in a London
In start from the man sponsor
Girl won party till dawn
One turn up won flex her till dawn
Girl won rule in a London
Silicon for dem bum
In start from the man sponsor
Girl won party till dawn
All this body na for onw person
When Abere you go wound Messi
I know ther is a tendency
For you to balance the kpa
O my God, gen gen gen
Satan won bang bang bang
Fine girl gang
Lionel Messi with the Barca
Ten Ten Ten
Only me and you for one place oo
One thing go lead to one thing thing
You no go want make I come craze oo
Boy make you give me your long thing thing
Bigger than Bombay oo
Bombay oo, Bombay oo
Give me make sare Bombay o
Bombay o, bombay
Bigger than Bombay oo
Bombay oo, Bombay oo
Give me make sare Bombay o
Bombay o, bombay
Shebi my bum bum
Bigger than bombay o
Hands all over my body
Say you want it
You give me bono bono
And I might like to touch it baby
Big cassava, I dey need that thing
This bum bum I go make you craze
I can make it
Bounce bounce bounce
I can make it
Bounce bounce bounce
This body no be touch by sir John
The body fine fine fine fine
And you go fall like leaves say na Autumn
And ama make you mine mine mine
My money no be kekere o
Oga if you want this
You must have to spend dollar
I'm a bit harder big short carla
This my bumbum bigger than Bombay
Lepka kawo awuke awuke
Ony buddy buy awuke awuke
You dey break my fast girl I won
Pray I won pray
Shoddy was the press girl
I won pay, I won pay
Jakoye mu o lalawa mi sharewa gbomi
Gbobio sumabi o, wabio
Surewabio, wabi o yeah
This your bum bum
Bigger than Bombay oo
Bombay oo, Bombay oo
Bombay oo, Bombay oo
This your bum bum
Bigger than Bombay oo
Bombay oo, Bombay oo
Give me make sare Bombay o
Bombay oo, Bombay oo
Bombay oo, Bombay oo
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)