La traduction de 10 Kilo de Davido est disponible en bas de page juste après les paroles originales
(Grey)
Ye, ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go
Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (Baddest)
(Loudaa)
Ye, girl I'll be here till the sun down
Swear you dey make my mind no touch ground
I no say different songs don come out
But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby
You dey make my body ayaya
Anytime I dey see you I dey shamanya
If you leave me I fit run go mad
Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie
Drama, leave drama for who getti power
Person wey get plans for you no go stammer
I know you no go para if I bless your aza
Good times anytime ẹja nla land
I don craze o for your matter
Anytime I see your body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our loving dey too important
I don craze o for your matter
Anytime I see you, body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our love dey too important
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa)
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Traduction 10 Kilo - Davido
(Gris)
Oui, femme ronde de dix kilos
Dis que ton corps me donne envie de partir
Femme ronde, femme ronde, femme ronde de dix kilos (Le meilleur)
(Fort)
Oui, fille, je serai là jusqu'au coucher du soleil
Je jure que tu me fais perdre la tête
Je sais que différentes chansons sont sorties
Mais ma fille, si je ne chante pas de toi, que chanterais-je, bébé ?
Tu fais vibrer mon corps
Chaque fois que je te vois, je suis émerveillé
Si tu me quittes, je pourrais devenir fou
Pourquoi je ne peux pas te quitter, ma femme ronde de dix kilos
Dis que ton corps me donne envie de danser
Je ne peux pas me concentrer, hélas
Femme ronde de dix kilos
Tu manges mon argent et tout ce que j'ai
Je ne pourrai jamais t'oublier, bébé, je ne mens pas
Drame, laisse le drame à ceux qui ont du pouvoir
Celui qui a des plans pour toi ne bégayera pas
Je sais que tu ne te fâcheras pas si je bénis ton derrière
De bons moments à chaque fois qu'un gros poisson atterrit
Je suis fou de toi
Chaque fois que je vois ton corps, je ne peux pas me calmer
Si c'est un mensonge, c'est permis
Notre amour est trop important
Je suis fou de toi
Chaque fois que je te vois, je ne peux pas me calmer
Si c'est un mensonge, c'est permis
Notre amour est trop important
Dis que ton corps me donne envie de danser
Je ne peux pas me concentrer, hélas
Femme ronde de dix kilos
Tu manges mon argent et tout ce que j'ai
Je ne pourrai jamais t'oublier, bébé, je ne mens pas
Dis que ton corps me donne envie de danser
Je ne peux pas me concentrer, hélas
Femme ronde de dix kilos
Tu manges mon argent et tout ce que j'ai
Je ne pourrai jamais t'oublier, bébé, je ne mens pas (Fort)
Dis que ton corps me donne envie de danser
Je ne peux pas me concentrer, hélas
Femme ronde de dix kilos
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)