Amuni
CupidSZN
paroles CupidSZN Amuni

CupidSZN - Amuni Lyrics & Traduction

Oya, devil in Prada
Fine girl wear Gucci designer
I don enter wahala
As I don jam mami water
Chineke lewe m
I no wan kpai person daughter
Fatality, Mortal Kombat
I wan give you life assurance

Give me the keys to your heart
Give me permission
Wetin I want na your love and attention
See as I dey move like a man wey get mission
But na mission impossible, you go require ammunition

Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)

Give me love, cool my temper
Cool am pass air conditioner
Chop your ofe nsala
Breakfast, lunch, and dinner
She say she no dey see am
She dey call me John
She dey call me John Cena
But this one you go receive am, eh

Give me the keys to your heart
Give me permission
Wetin I want na your love and attention
See as I dey move like a man wey get mission
But na mission impossible, you go require ammunition

Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' (Eh), amuni' (Oh)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)
Amuni' ('Tion), amuni' ('Tion)

(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')
(Amuni', amuni')


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)