Ehh! Ado yewu
Xetin be the matter ahh
As you the cry for my head
I dey hope say no no bele wey carry
Mame ooh eh, wonyȝmo ooh
See i dey love you for a long long time
And i never go give up on your love
I go buy designer yea but
Your mammy is maliaka babe
Anything that you want my babe eeh
You no go suffer for this life again aah
Ferrari for my lover pakam
Gucci shoe for my love eeh
Company for my lover yea yea
Dollar bill for my lover
Akusi for my lover
Ewokple for my lover
Agbame tadi for my lover yea yea
Plenty fish for my lover
As i dey cry cry for you
My love no do cry cry for me ooh waii
You for dey whine whine whine for me my love
Beauty sent from above (odo yewu bra bra yenk)
Mentie nea nea muk (bra bra bra tank ooh)
Mentie nea nea muk (bra bra bra tank ooh)
Va midu akple kple akpa detsi
Ne mi wovo mia du shaku shaku ma babe
Mumu fe dome me be enya de li
Come closer and see wetin i get
From ghana to naija na me i get banka
Kepp is straight with me
No come do me amba
Bad bele energy take it away from me my babe
Come chop my money now
Ferrari for my lover pakam
Gucci shoe for my love eeh
Company for my lover yea yea
Dollar bill for my lover
Akusi for my lover
Ewokple for my lover
Agbame tadi for my lover yea yea
Plenty fish for my lover yeh babe
Esu momoo tsuo kae mini sane norni huum
You know the job dey over me but
Your bady i want see hum (love is sweet tebok )
Nie cause nnȝhwȝmo and i want take you away with me
Put you on a monday and go to mass on a sunday yeah
Plaster for your heart ooh
Sorry for your stress ooh
Warmth to your heart ooh
How many times i break your heart babe
Sorry for yoyr stree ooh
Plaster for your heart ooh
Look me in the eyes ooh
Tell me say you no dey miss mes yeahh
Ferrari for my lover pakam
Gucci shoe for my love eeh
Company for my lover yea yea
Dollar bill for my lover
Akusi for my lover
Ewokple for my lover
Agbame tadi for my lover yea yea
Plenty fish for my lover yeh babe
Put am for my head
Wetti be your matter
Put am for my head
Wetti be your matter
Oh girl put am for my head
Wetti be your matter
Babe put am for my head
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)