Zongo Boy
Bryte
paroles Bryte Zongo Boy

Bryte - Zongo Boy Lyrics & Traduction

Money no dey grow on trees
I beg make i smoke my piece
I dey work hard dot all the i's
Make sure i cross all the t's
I be ghetto boy from the zongo
But i swear i no go die in the zongo
Ebi like i dey chill in my condo
But i dey moves wey the boys don't know
Eeyy who you think you talking to
Kruva am not scared of you
Original i no be photocopy like you
Original i no be photocopy like you
Infact i will just say f*** you
Drop verse wey dey make the mcs vex
Who be the best who be best i don't care
Just gimme my money make i go my mommy en there
Small money come i dey party
Ebi like say i join illuminati
Sake of the way my money dey flow if ebi vibe Don Jazzy
Talk to me nice talk to me well oo
Else i fit take ur girlfriend go
Last last breakfast as you dey cry
Me and her dey play nintendo
Ashawo guys no dey chop one meat
Play boy me i get tactics
Ask Barnabu make you biz Bandit
Money in abundance can't count it
Elon musk money we dey search
This ghetto boys with coins no dey pect (respect)
Yeh i no finish round 1 yet but ur girlfriend cum
She dey beg me make i wej (wait)
Bedroom Messi me di Maria
Angel sef no fit end career
Chale Alien brain we dey use if you mess with us you go disappear
Money wey dey stop nonsense
Money wey dey do wonders
Money wey dey choose government
Infact Money wey dey show true colors
Ohemaa daadawohu33
Baaba wohu33
Flow naa mediiba nidieer katawohu3
Min fa ma woa fa fam mierr
Winims3 ohemaa ch3 ne fata wuerrr
3h) ne h)
Aha ne ha
Onime pue kraa onb) me ka
Omame da oma me ba
Oy3me zuzu )y3 me za
Atswa de atswa de 3x
Bodentse onine


Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)