La traduction de WHO THIS de BNXN est disponible en bas de page juste après les paroles originales
(Tr-tryna fly to space?)
[Victony]
Swaggerlomo na your style, e sweet girl, e no bitter
Same things you wear, but e no fit her
You orijo, say dem no reach her at all, oh (At all, oh)
Baby too drip, like say rain just beat her
Too sick, oh, make you dey my hospital
Too fly, swaggerlomo dey run Visa, yeah, yeah (Yeah, yeah, hey)
[Victony]
Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston (Take me there)
See, my baby the coolest (Press their neck)
But no be new gist, oh (Sexy girl)
[Victony]
Hey, hurry up, hurry up
Girl, I dey pray to hurry up
No dey call me voice turn your video on
Now you know my choice, oh, baby, oh
Ṣe'di gbengbe, ṣe'di gbengbe, ṣe'di gbengbe, what dey xup?
Ah, baby, come teach them something, oh
[BNXN, Victony]
Brunello Cucinelli
You no fit know wetin I put for my body
Expensive shit that I bought for my baby (Oh)
She put the "S" in "Sexy", make swaggerlomo come test me
Shake the bum-bum, uh-huh
Backa big, she go pompous, confirm
Take Chanelly, she want some, uh-huh
We just came in from London
So, you know my style, innit, innit
Ibadi yen po, don't be silly
Le mo mi o, ko so ji mi
If dem wan meet you arrangi ni, oh, oh, oh (Hey)
[Victony]
Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston, oh (Take me there)
The, the baby the coolest (Press their neck)
But no be new gist, oh (Sexy girl)
[Victony]
Go and give them with your style again
Give them with your style again, oh
After you give them with your style again
Baby, kill me with your smile again
Fine face, no dey hide again
Oh, girl, you high me, no dey whine my brain
The way you pack am, no go turn sardine
Oh, yeah, hey
Oh, girl, make you run am again
Oh, girl, make you run am again, make you come find me
Make you do pass Barcelona for Spain, anywhere
Make we run am again, oh, woah
Traduction WHO THIS - BNXN
(Tr-tryna fly to space?)
[Victony]
Swaggerlomo c'est ton style, elle est douce, pas amère
Les mêmes fringues que toi, mais ça lui va pas
Tu es l'originale, dis-leur qu'elles ne l'atteignent pas du tout, oh (Pas du tout, oh)
Baby trop stylée, comme si la pluie venait de la tremper
Trop fraîche, oh, viens dans mon hôpital
Trop fly, swaggerlomo fait tourner le Visa, yeah, yeah (Yeah, yeah, hey)
[Victony]
C'est qui ça ? (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit : "Tu sais que je gère" (Sexy girl)
C'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit qu'elle est à Houston (Emmène-moi là-bas)
Vois, ma baby est la plus cool (Appuie sur leur gorge)
Mais c'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
[Victony]
Hey, dépêche-toi, dépêche-toi
Girl, je prie pour que tu te dépêches
Arrête de m'appeler, allume ta caméra
Maintenant tu sais ce que je veux, oh, baby, oh
Ṣe'di gbengbe, ṣe'di gbengbe, ṣe'di gbengbe, quoi de neuf ?
Ah, baby, viens leur apprendre quelque chose, oh
[BNXN, Victony]
Brunello Cucinelli
Tu peux pas savoir ce que je mets sur mon corps
Des trucs hors de prix que j'ai achetés pour ma baby (Oh)
Elle met le "S" dans "Sexy", que swaggerlomo vienne me tester
Secoue le booty, uh-huh
Le cul gros, elle est pompeux, c'est confirmé
Prends du Chanel, elle en veut, uh-huh
On vient juste de rentrer de Londres
Donc tu connais mon style, n'est-ce pas, n'est-ce pas
Ibadi yen po, fais pas l'idiot
Le mo mi o, ko so ji mi
S'ils veulent te rencontrer, c'est arrangé, oh, oh, oh (Hey)
[Victony]
C'est qui ça ? (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit : "Tu sais que je gère" (Sexy girl)
C'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
Ah, c'est qui ça ? (Sexy girl)
Elle dit qu'elle est à Houston, oh (Emmène-moi là-bas)
La, la baby est la plus cool (Appuie sur leur gorge)
Mais c'est pas une nouvelle, oh (Sexy girl)
[Victony]
Vas-y, montre-leur ton style encore
Montre-leur ton style encore, oh
Après que tu leur aies montré ton style encore
Baby, tue-moi avec ton sourire encore
Beau visage, cache-toi plus
Oh, girl, tu me fais planer, arrête de me faire tourner la tête
La façon dont tu le portes, ça va pas finir en sardine
Oh, yeah, hey
Oh, girl, recommence encore
Oh, girl, recommence encore, viens me trouver
Fais mieux que Barcelone en Espagne, n'importe où
Qu'on recommence encore, oh, woah
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)