Ob Obah
Wha' dem ah say?
This shit is way bigger than any elephant
Na better style I am elegant
And the difference between me and these niggas be say I still dey gym my bank account
Padi I dey do shows for the right amount
If na opportunity I make it count
I mean opportunity cost na to make mouth
Ka lọ pade ni roundabout
This is 1942 speaking, it's what I'm drinking
I no dey drink soda
I need a slow whine from a baby wey bad like say she just drinking kodak
The things wey me I dey plot na futuristuc
Omo this one e go far
They call me an Elon Musk
Got me a new whip and it's coming in November, why?
Na deliberate work
Na deliberate working
Na diligent work
Na diligent working
Na deliberate work
Na deliberate working
Na diligent work
Na diligent working
Publishers pay from 2024 up to 2026
The egbọn no give me shi shi
Na him cause in account the money been dey pile up
Can it make sense can it fucking add up
Homie really tried to embarrass us
Try to make sure we had nothing to show for the fame
That's why he had to fuck off
Tell him that
"ile ti mo wọ o di ile owo, ọna ti mo rin o di ọna ọla"
I'm out here searching for a pot of gold
Na money dey disturb my medulla
Can't battle with nigga, kan sọ fún wọn
Elevation kin le jẹ 'ju wọn
Anytime you talking about the boy
Kan lọ gb'enu sọ'un
Na deliberate work
Na deliberate working
Na diligent work
Na diligent working
Na deliberate work
Na deliberate working
Na diligent work
Na diligent working
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)