16
BNXN
paroles BNXN 16

BNXN - 16 Lyrics & Traduction

Les paroles ci dessous ne sont qu’un extrait. Si vous connaissez les paroles manquantes, n’hésitez pas à nous les faire parvenir.

We dey give dem sangalo
Shey mo si le ???
We dey give dem sangalo

E don dey my routine, since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot
E don dey my routine, since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot

Oh baby give me soft landing o
We don't need no surveyors
You don fly go Paris
You don leave me for Lagos
And do you expect me to move on is it because I'm famous
Oh, baby these streets, these streets won't contain us, hmm
Oh, baby these streets, these streets won't contain us
Oh, baby these streets, these streets won't contain us
These streets won't contain us

And sexy girls dey my city, Eko
If I put am on call make she dey come, she go come
Eko o gi'na 'cause she prefers to ride my Bima
We for don hala colombo
Na you wey for dey burst my bololo
And you no suppose dey use me pa like Sabinwa

Since I was 16
E don dey my routine
I no dey lose my focus, ehn
I dey work like machine
But since na my routine
Never to lose my composure, ah
E don dey my routine, since I was 16
Never to lose my focus, eh
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot
E don dey my routine, since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot

Give me soft landing o
We don't need no surveyors
You don fly go Paris
You don leave me for Lagos
And do you expect me to move on