La traduction de Dance (Gbedu) de Wizkid est disponible en bas de page juste après les paroles originales
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
Traduction Dance (Gbedu) - Wizkid
Danse (Gbedu)
Chale, faisons danser (Gbedu)
Fais-le danser (Oh, le-le-le, gbedu)
Laisse la musique jouer (Gbedu)
Omo, dis que tu vas danser (Gbedu)
Chale (Starboy), faisons danser (Gbedu)
Tu vas danser (Gbedu)
Tu vas danser
Pour le vibe, je suis sorti pendant des jours
Poursuivant constamment le kpa, je me concentre (D'accord)
Mm, chaque fois que je suis là
Que ce soit la nuit ou le jour, je suis sur mes j's (Yebo)
Même normalement, mm
Ils vont danser sur le gbedu, ils vont se sentir euphoriques
Parce que tout ce que je lâche, ils vont le manger, ajé
Que ce soit la nuit ou le jour
Je suis sur mes j's, je suis sur mes j's
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, bébé, lese kese
Combien de fois vont-ils le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre la leçon
Shamanya, emmène-moi là-bas
Et c'est une ambiance chaque fois que nous sommes là
Je n'ai pas le temps, je n'ai pas de patience
Éparpille l'argent en abondance
Danse (Gbedu)
Chale, faisons danser (Gbedu)
Fais-le danser (Oh, le-le-le, gbedu)
Laisse la musique jouer (Gbedu)
Omo, dis que tu vas danser (Gbedu)
Chale (Starboy), faisons danser (Gbedu)
Tu vas danser (Gbedu)
Tu vas danser
Alors, dis-moi ce que tu veux faire ce soir ?
Tu sais que la fête n'aura pas de sens, si nous ne sommes pas là, nous faisons vivre la fête
Nous transformons le O2 en O3, ne va pas à l'extérieur
Alors bébé, dis-moi pourquoi tu veux
Secoue ton corps comme tu le souhaites
C'est en continu que nous soufflons le cana
Souffle quelques arbres, fais-moi me sentir bien
Je ne peux pas mentir, mec, je suis gaspillé
Et je me sens imprudent
Celui qui achète en dernier a le dernier
C'est pourquoi je travaille sur la patience
Je ne plaisante pas avec mon chèque de paie
S'ils dorment, réveillez-les
Alors nous allons vibrer, nous allons vibrer ce soir, k'ama de'bè
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, bébé, lese kese
Combien de fois vont-ils le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre la leçon
Shamanya, emmène-moi là-bas
Et c'est une ambiance chaque fois que nous sommes là
Je n'ai pas le temps, je n'ai pas de patience
Éparpille l'argent en abondance
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, bébé, lese kese
Combien de fois vont-ils le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre la leçon
Shamanya, emmène-moi là-bas
Et c'est une ambiance chaque fois que nous sommes là
Je n'ai pas le temps, je n'ai pas de patience
Éparpille l'argent en abondance
Danse (Gbedu)
Chale, faisons danser (Gbedu)
Fais-le danser (Oh, le-le-le, gbedu)
Laisse la musique jouer (Gbedu)
Omo, dis que tu vas danser (Gbedu)
Chale (Starboy), faisons danser (Gbedu)
Tu vas danser (Gbedu)
Tu vas danser
Paroles2Chansons dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)